Saturday 20 July 2019

Shatta Wale - Melissa (Lyrics)

We bring you the lyrics of Shatta Wale's new hit singles "Melissa" 
INTRO
 Melissa eeeih!
Melissa eeeih!!!!
Da'Maker!
Da'Maker!!

 "HOOK"
 I get many dreams
and Plans specially
For you so don't put
 Me for waiting eeih
Huuh!any little thing
That we do Should
be between Me and you
 Happy Birthday!
This be your cake ooh!
The party tonight
Be for my place ooh!
Invite all your friends
Rose and Kate ooh!
Disaster like we dey
Work for NATO Oh!
my darling ei Melissa
Pose make Awuku
 Take we picture
If anor marry you in Future
like I craze
I just Wanna be your Mister 

CHORUS
 Oh! my darling ei Melissa
Obroni Melissa
Esumɔ waakye
 Ni esumɔ pizza
Obroni Melissa Oh!
my darling eiii
Obroni Melissa
Esumɔ waakye
 Ni esumɔ pizza
Obroni Melissa
Oh! My Darling eeiih!
Oh! My Darling eeih!!
Oh! My Darling eeih!!!

VERSE ONE
 Your love go be course
For di universities
Your body nor be paper
But I love your properties Eeih!
Go tell your father
Mr. Socrates Say
I make ready to Make
You my Mrs

 "HOOK"
 Oh! my darling ei Melissa
Pose make Awuku
Take we picture
If anor marry you In Future
Like I craze
I just Wanna be your Mister
 Oh! my darling ei Melissa
Obroni Melissa
Esumɔ waakye
 Ni esumɔ pizza
Obroni Melissa
Oh! my darling eiii
Obroni Melissa
Esumɔ waakye
 Ni esumɔ pizza
Obroni Melissa
 I get many dreams
 And plans specially
For you so don't
Put me for waiting eeih Huuh!
Any little thing that we do
Should be between
Me and you
Happy birthday
This be your cake oo
The party tonight
be for my place oo
Invite all your friends
Rose and Kate oo
Disaster like we dey work for
NATO
Oh! my darling ei Melissa
Pose make Awuku Take wi picture
If anor marry you In future,
Like I craze
I just wana be your Mister 

CHORUS
Oh!My Darling eeih! Melissa! Obroni Melissa
Esumɔ waakye
 Ni esumɔ pizza
Obroni Melissa
Oh!My Darling eeih!
Obroni Melissa
Esumɔ waakye
 Ni esumɔ pizza
Obroni Melissa
Oh! My Darling eeih!
Oh! My Darling eeih!!
Oh! My Darling eeih!!!
DA' Maker!
 DA'Maker!!

 Lyrics by Ratty RudeBwoy.

No comments:

Post a Comment

Featured post

Why Digital Distribution?

Digital distribution is the process whereby content been it audio, video, games, pictures, e-books, softwares, PDFs are delivere...